Pages

Wednesday, January 23, 2013

Letter to UNIPORT babes

Dear Admin,
Abeg, this is for UNIPORT girls. Someone said I should beg UNIPORT babes to stop going to some areas to sleep with married men, that UNIPORT babes should leave their husbands alone...cos every weekend, na so these girls dey troop into some places to spend weekends with married men in exchange for money or favour...and as this person they beg una, na so e dey warn una too. So, if una get ear, make una use am hear word o! Me I don deliver message.

No comments:

Post a Comment

post your comments